"Too Correct"
"Too Correct" se yon chante ki fèt sou ugandan lage sou 20 avril 2021 sou chanèl ofisyèl la nan etikèt la - "Rema & Crayon". Dekouvri enfòmasyon eksklizif sou "Too Correct". Jwenn pawòl chante Too Correct, tradiksyon, ak enfòmasyon sou chante yo. Salè ak Net Worth yo akimile pa parennaj ak lòt sous dapre yon moso nan enfòmasyon yo jwenn sou entènèt la. Konbyen fwa chante "Too Correct" te parèt nan tablo mizik konpile? "Too Correct" se yon videyo mizik byen li te ye ki te pran plasman nan top charts popilè, tankou Top 100 Uganda Chanson yo, Top 40 ugandan Chanson yo, ak plis ankò.
|
Download New Songs
Listen & stream |
|

"Too Correct" Reyalite Yo
"Too Correct" te rive jwenn 4 total de vi ak 60 renmen sou YouTube.
Chante a te soumèt sou 20/04/2021 epi li te pase 0 semèn nan tablo yo.
Non orijinal videyo mizik la se "CRAYON - TOO CORRECT FEAT REMA (OFFICIAL VIDEO)".
"Too Correct" te pibliye sou Youtube nan 20/04/2021 17:25:52.
"Too Correct" Lirik, konpozitè, etikèt dosye
#crayon #toocorrect #rema
Stream Twelve
;EP
Follow Crayon
Instagram:
Twitter:
LYRICS
Wawawa
Another
I Dey for corner when I sight you but you know really know
I wear my dark shades suppose know how superstar thing Dey go
Inside my heart I Dey love but for my face e no Dey show
You carry my attention
when I see you step on the floor
Wetin you carry for your backside baby
Ogologo this kind of girl oft clear my account baby obololo
Baby you too correct oh too correct oh too correct oh
You Dey burst my head oh this your yansh be like tontolet own
Baby no finesse oh no finesse oh no finesse oh
Baby you just Dey vex oh Dey make my thing stand erect
Ha esosa talk say her name na esosa na she Dey suka my micasa yansh just be like bulldozer
;bulldozer I hope say I no regret am I tell am say when club don close make she link me
up for oriental
If this na true love if this one na fake love I
;but anything wey sup I go let una know for my
next
I Dey for corner when I sight you but you know really know
I wear my dark shades suppose know how superstar thing Dey go inside my heart I Dey love
but for my face e no Dey show
You carry my attention when I see you step on the floor Wetin you carry for your backside baby
ogologo this kind of girl oft clear my account baby obololo
Oya bosi pangba I go like to Dey give you standard carry hook make I carry chorus oh you know
my money surplus oh and I go jam your buttocks
I get driving license hmm and I go drive you crazy
;come to my room jeka do something
oshamo you go chi chunchin
Orisi risi she Dey give me dirty dirty
Eh eh la be kitchen ti mo fun e plenty plenty hmmm
Orisi risi how many rounds meje meje hmm
Naughty naughty hmm
I Dey for corner when I sight you but you know really know
I wear my dark shades suppose know how superstar thing Dey go inside my heart I Dey love
but for my face e no Dey show
You carry my attention when I see you step on the floor Wetin you carry for your backside baby
wobolombo this kind of girl fit clear my account baby obololo
Baby you too correct oh too correct oh too correct oh
You Dey burst my head oh this your yansh be like tontolet own
You Dey stay my head oh rent free oh rent free oh
You Dey shock me shock me elect elect oh