POPNABLE gana gana

  • Paj dakèy
  • Radio Hits 2024
  • Radio Popnable
  • Enskri
  • Ouvri sesyon an
  • Dekouvri
    • Dekouvri
    • Chante Yo
    • Atis Mizik
  • Tablo Mizik
    • Tablo Mizik
    • Hot 100 Songs - Chak Jou
    • Top 100 Chante - Chak Jou
    • Top 40 Chante
  • Paj dakèy
  • gana
  • Chante yo
  • Man Call God
  • Lyrics Ak Tradiksyon

Lyrics Ak Tradiksyon - Man Call God

— chante pa Shatta Wale

"Man Call God" lyric ak tradiksyon. Dekouvri kiyès ki ekri chante sa a. Jwenn kiyès ki pwodiktè ak direktè videyo mizik sa a. "Man Call God" konpozitè, lyrics, aranjman, platfòm difizyon, ak sou sa. "Man Call God" se yon chante ki fèt sou angle. "Man Call God" chante pa Shatta Wale
  • Paj dakèy
  • lyrics ak tradiksyon
  • tablo mizik
  • estatistik
  • salè
  • achte chante a
Man Call God Videyo Mizik
Download New Songs

Listen & stream

×

Gade sou Youtube

×
Videyo
Man Call God
Peyi


 Gana Gana
Te ajoute
01/01/1970
Rapò
[Pa gen rapò ak mizik ] [Ajoute atis ki gen rapò] [Retire atis ki lye] [Ajoute Lyrics] [Ajoute Tradiksyon Lyrics]

"Man Call God" Lyrics

"Man Call God" gen lyrics nan angle lang.
"Man Call God" siyifikasyon soti nan angle lang epi kounye a pa konvèti nan tradiksyon angle.

MAN CALL GOD LYRICS

VERSE 1
Commot for road because dis car you see no get braking pad
We just dey live because we never know rich dad poor dad
Dem say life be war
Many many enemy we kombat
If i for thank somebody
I go thank me first yeah man
Because i tell myself i go make am
And i never give up
i stay strong
So i focus till that day come
And all my money, i take go bank
i tell myself i go make am
And i never give up
i stay strong
So i focus till that day come
And all my money, i take go bank

CHORUS
You never know say Man call God
My life no wan pause
You no go fit move me like tripod
I say man call God
You no like go court
I say Man call God
I sacrifice my blood
You no go fit move me like tripod
I say man call God
You no like go court

VERSE 2
Before you mention my name in vain
You for just dey guard
I never do you wrong so why you dey treat me bad
See pot weh dey call kettle black
Mi nuh talk but dem wan talk my back
Only God adey use to fight back
Volcano keep asking dem why that
But me i tell myself i go make am
And i never give up
i stay strong
So i focus till that day come
And all my money, i take go bank
i tell myself i go make am
And i never give up
i stay strong
So i focus till that day come
And all my money, i take go bank

CHORUS
You never know say Man call God
My life no wan pause
You no go fit move me like tripod
I say man call God
You no like go court
I say Man call God
I sacrifice my blood
You no go fit move me like tripod
I say man call God
You no like go court


Music by Shatta Wale SAFA ALBUM (C) 2024. Shatta Movement Empire

For Bookings: shattamovement@

#ShattaWale #SHATTAMUSIC #GhanaMusic

PLEASE NOTE: Unauthorized upload of this video unto any YouTube channel is prohibited. (C) 2024. Shatta Movement Empire.

Subscribe to my YouTube Channel -
Follow me on Twitter -
Like my Facebook Page -
Follow me on Instagram -

Channel managed by SM4LYF

Popnable © 2015-2025

About ToS What's New Contact Us Privacy Copyrights (DMCA)