"Hypertension"
— chante pa Peruzzi
"Hypertension" se yon chante ki fèt sou nijeryen lage sou 12 septanm 2022 sou chanèl ofisyèl la nan etikèt la - "Peruzzi". Dekouvri enfòmasyon eksklizif sou "Hypertension". Jwenn pawòl chante Hypertension, tradiksyon, ak enfòmasyon sou chante yo. Salè ak Net Worth yo akimile pa parennaj ak lòt sous dapre yon moso nan enfòmasyon yo jwenn sou entènèt la. Konbyen fwa chante "Hypertension" te parèt nan tablo mizik konpile? "Hypertension" se yon videyo mizik byen li te ye ki te pran plasman nan top charts popilè, tankou Top 100 Nijerya Chanson yo, Top 40 nijeryen Chanson yo, ak plis ankò.
|
Download New Songs
Listen & stream |
|

"Hypertension" Reyalite Yo
"Hypertension" te rive jwenn 2.4M total de vi ak 13.1K renmen sou YouTube.
Chante a te soumèt sou 12/09/2022 epi li te pase 25 semèn nan tablo yo.
Non orijinal videyo mizik la se "PERUZZI - HYPERTENSION (OFFICIAL VIDEO)".
"Hypertension" te pibliye sou Youtube nan 12/09/2022 14:17:18.
"Hypertension" Lirik, konpozitè, etikèt dosye
Official video for "Hypertension" by Peruzzi.
Stream "Hypertension" on all stores:
Video Directed by Olu The Wave.
Follow Peruzzi
LYRICS
Ikebe wey you carry for section
Don cause hypertension
I see the signboard (signboard)
Wey say warning (warning)
Cause your body dangerous
But me I no dey hear word (hear word)
I dey here till morning (morning)
And that’s on period
If na style (You get style)
If na moves (You gat moves for days)
Sotey-sotey-sotey
Other guys dem hoping boya
You get something for them
Nothing, nothing for them
This thing wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye
This thing wey you carry for section
E don cause hypertension
Hypertension tension
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension
Mami what you working with?
Oh baby show me working
Show me working
Show me working
Hey!
See person figure
Man dem wan figure your body
Or make I take better picture
My people gats see this your body (this your body)
If na style (You get style)
If na moves (You gat moves for days)
Sotey-sotey-sotey
Other guys dem hoping boya
You get something for them
Nothing, nothing for them
This thing wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Hypertension tension
Ikebe wey you carry for section
Don cause hypertension
Ouuu ouuu
Ouuu ouuu
Ouuu ouuu
#Peruzzi #hypertension